A conversation between Akpos and Emeka:
AKPOS: Emeka. Please, give me your phone, I want to call
my girlfriend. I don’t have credit in mine.
EMEKA: (hands phone to Akpos) No problem, but be quick
with the call.
AKPOS: Thanks alot.
(Akpos dials girlfriend’s number, makes a quick phone call
and then returns happy and excited)
AKPOS: O boy, this your phone na correct phone oh, wetin
be the name?
EMEKA: Yes oh, na blackberry smart phone.
AKPOS: Kai, no wonder dem dey call am ‘smart phone’.
The phone sabi no be small. Do you believe, when I typed
and dialled my girlfriend’s number on your phone, it
showed the number as ‘My love’. How did your phone
know that I’m calling my girlfriend?